MP3 Download 7

MP3 Download 7 : Download songs from various music genres from all over the world here.

  • Download
  • Lyrics
  • MP3 Download
Home Lyrics Goal Keeper – Basketmouth feat. Bayanni & Shatta Wale Lyrics

Goal Keeper – Basketmouth feat. Bayanni & Shatta Wale Lyrics

Song Lyrics
Goal Keeper – Basketmouth feat. Bayanni & Shatta Wale

Yan me, yan me
Basket
Doctor

Many things they sub wey they burst my brain
Me I know they hear anything them say
Steady in my zone every night and day
If you no give money I go contemplate
Contemplate,
I dey run my race,
If your kele it calling me
I’m on my way
Me I know fit say no to paper
Steady chaser, game changer oo
If you don notice, I don notice am
Me I don’t notice am, say they want ball me
They want ball me now
But me I no be goal keeper
On my ten toes o
Me I no fit shout
Nobody holy noo,
Me I no fit say no to paper
Steady chaser, game changer oo

Oh ooo oh ooo
Oh ooo oh ooo

What’s pun that skin?
Forever thing, You know my tea, we dey run that thing
Me a run the streets Dan Ka gan thing
I no complain like a gunman thing,
On toper dem man i fly like man ar helicopter Mind my business,
That’s how the soldier
Drop another big sound louder than dem gunga
Gyal dem a bounce to me beat
Yeme, (Yeme)
Yeme, (Yeme)
O jus o runku Yeme
Mati, (mati)
Mati, (mati)
Kyo kyo turku yanti uuu

If you don notice, I don notice am
Me I don’t notice am, say they wan ball me
They wan ball me now
But me I no be goal keeper
On my ten toes o
Me I no fit shout
Nobody holy noo
Me I no fit say no to paper
Steady chaser, game changer

Song Lyrics
Goal Keeper – Basketmouth feat. Bayanni & Shatta Wale

Yan me, yan me
Basket
Doctor

Many things they sub wey they burst my brain
Me I know they hear anything them say
Steady in my zone every night and day
If you no give money I go contemplate
Contemplate,
I dey run my race,
If your kele it calling me
I’m on my way
Me I know fit say no to paper
Steady chaser, game changer oo
If you don notice, I don notice am
Me I don’t notice am, say they want ball me
They want ball me now
But me I no be goal keeper
On my ten toes o
Me I no fit shout
Nobody holy noo,
Me I no fit say no to paper
Steady chaser, game changer oo

Oh ooo oh ooo
Oh ooo oh ooo

What’s pun that skin?
Forever thing, You know my tea, we dey run that thing
Me a run the streets Dan Ka gan thing
I no complain like a gunman thing,
On toper dem man i fly like man ar helicopter Mind my business,
That’s how the soldier
Drop another big sound louder than dem gunga
Gyal dem a bounce to me beat
Yeme, (Yeme)
Yeme, (Yeme)
O jus o runku Yeme
Mati, (mati)
Mati, (mati)
Kyo kyo turku yanti uuu

If you don notice, I don notice am
Me I don’t notice am, say they wan ball me
They wan ball me now
But me I no be goal keeper
On my ten toes o
Me I no fit shout
Nobody holy noo
Me I no fit say no to paper
Steady chaser, game changer

Fina December 09, 2023 Arti Lirik Lagu Terjemahan Lyrics | Karin3110 Palangka Raya, Indonesia
Newer Post Older Post Home

  • About
  • Privacy Policy
  • Disclaimer
Copyright © MP3 Download 7 All Right Reserved.